Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)歌詞,FemiKuti《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)》lrc歌詞

FemiKuti《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)》歌曲信息

歌名:Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)
歌手:FemiKuti
專輯:BestofFemiKuti


FemiKuti《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)》文本歌詞

歌詞名稱:Sorry Sorry
歌手:Femi Kuti
所屬專輯:Best of Femi Kuti
歌詞編輯:
offset:0
Sorry Sorry -Femi Kuti

If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair

Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we never get decided
Look my friends

Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different from the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o


FemiKuti《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)》LRC歌詞

[ti:Sorry Sorry]
[ar:Femi Kuti]
[al:Best of Femi Kuti]
[by:]
[offset:0]
[00:00.90]Sorry Sorry -Femi Kuti
[00:01.96]
[02:16.03]If my eyes no decieve me
[02:20.36]And na true be things my ears dey hear
[02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting
[02:29.80]Our country dem wan repair
[02:31.50]
[02:34.61]Dem dey make like say
[02:36.99]Dem know o know
[02:39.54]Say na dem a spoil our country so
[02:44.22]As dem dey dabaru am dey o
[02:48.98]Na so my people dey follow o o
[02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:03.60]Sorry sorry o
[03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:13.34]Sorry sorry o
[03:15.52]As we [never get decided]
[03:17.76]Look my friends
[03:22.29]
[03:23.48]Dem no like to hear word
[03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies
[03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go
[03:37.47]Dey fight for other people
[03:39.71]Wey spoil Nigeria so
[03:42.36]These politicians and soldiers
[03:44.68]Dem be one and the same
[03:47.02]No one different [from] the other
[03:49.70]My people no wan know
[03:51.71]But with kind of leaders
[03:54.21]Africa no get hope
[03:56.67]Africans will suffer
[03:57.54]We go suffer reach our bone
[03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o
[04:03.26]Sorry sorry o
[04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa
[04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o


FemiKuti《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)》LRC歌詞下載

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂).lrc歌詞下載(繁體版)
Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂).lrc歌詞下載(簡體版)




發表評論

:?: :razz: :sad: :evil: :!: :smile: :oops: :grin: :eek: :shock: :???: :cool: :lol: :mad: :twisted: :roll: :wink: :idea: :arrow: :neutral: :cry: :mrgreen:

圖片 表情